Abi
« Back to Glossary Index
Meaning for Pidgin: Na word we dem dey use dey start question. E dey always dey for starting of di yarnings, and sometimes e dey dey for di ending sef.
Meaning in English: Abi is a Pidgin word usually used when someone is asking question. It is usually at di beginning or end of di sentence
« Back to Glossary Index